[Music] Fido – Awolowo


Nigerian singer-songwriter and performer, Fido, introduces a new song titled “Awolowo“.

The well enchanted song serves as Fido‘s latest entry this year following previously released songs.

Listen, Share and Enjoy!.

 

Fido Awolowo Lyrics:
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I Dey ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over over the cloud so high
Fly me up oo up so high
Till I find my self talking with da most high
Some some think say me I don Dey mad
He still Dey go leave am leave am leave am
I think say he don enter that side…
As I Dey let them know Wetin dey my mind
Some dem taking me for a fool yaaaah
Chorus
Awolo
Awolowo
Ń fa gbó ló lowó lowó
Ayé n ló
Bebé n ló
Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn
Me I no mind Wetin dem go talk
Ewé atí egbó na the only thing I know
Ayé n ló
Bé bé n ló
Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan
Me I no mind wetín dem go talk
Ewé atí gbó ná the only thing I know
Ayé n ló bébé n ló
Wán bamí soh motí kó etí kún sí wàn
Thank you jah for giving us rain
Abundant blessings me yay jah fí rain
Bless the farmers planting ganja all day
Puff one two take of my pain pains aaaaway
Oh aaaaway yh yh
Emí ó má lé múgbó tó olu bá wé
Rara o I go roll my spliff my way
My way no bé your way yh yh
OSHA
Back to chorus

Listen now:

 

DOWNLOAD MP3: Fido – Awolowo

How To Download From This Website: CLICK HERE

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*